πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ My mum finally joined whatsapp LAST LAST and this afternoon she started complaining to me.

She said, β€œchai 😞 this whatsapp registration dey chop money o.”

β€œMummy I no understand… how?” I asked.😳

She sighed and said: β€œSince wey I tell your brother to register me on whatsapp, na so-so money I dey spend.”

I was confused, πŸ™„I didn’t understand what my mum was talking about.

But after a while I got a clue and then asked:πŸ€ͺ

β€œOh ok, Mummy na MB dey chop your money?”

She raised eye brows😲 and said:

β€œAh, which one be MB nah? πŸ™†β€β™€οΈ

I hope say I no go pay for that one o,

Because I don pay 8k for chatting permit,

7k for friend request fee,

3k for posting fee,

6k for profile picture permit. And this evening again, your brother don talk say whatsapp say make I bring 5k for international whatsapp passport.,

I don tire! 😞Na so una dey spend money for this thing?”

Me I come say she go need whatsapp Verification Number (WVN).

And that one is N20k only!!!, but make she try bring N15k make I help her add the remaining 5k as a good child.πŸ€ͺ

I cannot come and miss out!..πŸ€”

Mummy was happy 😊to hear this with a joyful laugh and now said to me that all these you my children are doing to me, your children too will do more than that to you

Then I waka comot as the situation don enter prayer...πŸšΆβ€β™‚οΈ

For 3 hours now mummy have been calling me to come and take the N15k for the number...

To go house now na wahala because I no want take the money make my children no go do worse things to me oh.

Abi make I goπŸ€·β€β™‚οΈ

πŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈπŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£

1
$
User's avatar
@Abbakarami posted 4 years ago

Comments